Life Drama (Grateful) ft. Sparrowh Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2022
Lyrics
Ohh
Oshamoo
Oh lord I'm grateful
Omoo onifaii
Oh lord I'm grateful
I've been thinking motironu
If no be god tell me where I for be
Mama sending prayers for me
Lead role she dey play am for me
To my people na juju
Dem know no when you dey lay hands on me
So I me keep the fire burning
Thunder fire satan for me
See, some go get padi some no go get
Life le gan but me I no dey fear
I dey fear nobody ima tear all of them
Where me come from far see me I no relent
Some go get padi some no go get
Life le gan but me I no dey fear
1 dey fear nobody ima tear all of them
Where me come from far see me I no relent
Lord I'm grateful
For this free air that I breathe oh lord I'm grateful (oshamo)
Oh yeah yeah yeah
Lord I'm grateful
For this free air that I breathe oh lord I'm grateful (emarora o)
Oh yeah yeah yeah
For the air that I breathe
And the smoke from my weed
Heaven dey rejoice
I can hear the angel sings
Pelu ilu baba on the street making scene
Wetin dey occur
Am the son of the priest
Work all day on the grind e be things
Sweat and pains doubting thomas shey you see
Scope don cast amaka you be thief
If you dissapoint me shishi you no go see
Cause, some go get padi some no go get
Life le gan but me I no dey fear
I dey fear nobody ima tear all of them
Where me come from far see me I no relent
Some go get padi some no go get
Life le gan but me I no dey fear
I dey fear nobody ima tear all of them
Where me come from far see me I no relent
Lord I'm grateful
For this free air that I breathe oh lord l'm grateful (eshe baba)
Oh yeah yeah yeah
Lord I'm grateful
For this free air that I breathe oh lord I'm grateful
Oh yeah yeah yeah
Lord I am, lord I am
Lord I am, lord I am
Oh lord I'm grateful
Lord I'm grateful (oh-ye -ye-ye)
Lord I am, lord I am
Lord I am, lord I am
Oh lord I'm grateful (oshamo)
Lord I am, lord I am
Lord I am, lord I am
Oh lord I'm grateful
Yeah it's your boy Babzman
Sparrowh
Oh lord I'm grateful
Daddy lord I'm grateful
Emarora oo