
De 88 Guy Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
yeah, there some certain things people are afraid to talk about
But right now I've swallowed my fears
And I'll talk about it
88Guy
Frrrrrr???
Gee diz
i was born a free thinker, don't know where i came from and here to abi stranger, i was born innocent i wasn't born a gangster,never knew ma parent and any family member
created without ma will, came to earth without my will,ma country was without ma will, got ma name without ma will
parent, ma family i got dem without ma will, religion and other stuffs were introduced without my will
i was programmed and raised by my family, the school, folks and the society, righta now I'm grown and ano dey see things clearly, and if i start dey ask questions dem say ago be crazy
Na me sua so i believed in everything i was told, seisei a di3 me nyini so i see sey all be code, Gee i swallowed my fears so right now I'm bold, cos i never wanna go back to the slavery anymore
Ah shun dey go demma way so dey start dey talk sey me achange, so they start dey call me devil anti Christ and other sort names, anodey believe dema lies oh but I swear I'm the same, i still believe God but that no dey mean sey i shouldn't use my brain
I'm the 88Guy, dem sey mana changed cos I don't believe in lies, dem figure man ah devil but me never trouble people mern I just want you to know I'm still de 88Guy (2x)
Nasei me te te s3, nkrofour pii keka s3,me ngye nyankopon nndi me te na 3y3 me ya s3,bibini de3 kyer3s3, nokor3 s3m de3 )mmp3,inti m3 hu nokor3 na me kakyer3 menua no )si me nny3
Man adey believe in God but He never wrote a book, we dey preach of a lot of things we never have a proof, we've been brainwashed since day one if adey lie come forth make prove with your own book
Religion is a prison and we dying to believe in and we don't have evidence of what ever we're preaching and everyday what we thinking is when this world will be ending and how we go go to heaven wei ne 3bibifour y3 dadwene
The word of God no dey tally with the human brain, wey i sat down, analyse and think of this again, wey i came to realised all of these things are mind games, so enough is enough i can no more be a slave
Ah shun dey go demma way so dey start dey talk sey me achange, so they start dey call me devil anti Christ and other sort names, anodey believe dema lies oh but I swear I'm the same, i still believe God but that no dey mean sey i shouldn't use my brain
I'm the 88Guy, dem sey mana changed cos I don't believe in lies, dem figure man ah devil but me never trouble people mern I just want you to know I'm still de 88Guy (2x)
VERSE
Free your mind and heal the world and make this world a better place, for you and i generations and other races, we thinking about heaven we thinking about hell we may never know sey maybe earth is the better place
Let's try to Understand life whiles we are alive, we can only understand death when we die, freedom is expensive so ah free ma mind, I've not changed I'm still de 88Guy
I'm not an Anti Christ, I'm not a Devil
I believe in God but i don't believe books
Unchangeable Guy
Frrrrrrrrrr???