Adulthood Anthem Refix Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Adulthood Anthem Refix - Favour Dem
...
Chorus: (Adulthood na Scam!) 2x
Favour Dem’s Verse:
If you stingy na you sabi
But remember no come my side oh
When I get I Dey give
But you go chop your own
For inside room on a low
And you know it’s not right
For your mind you go think say you wise
Remember when I go start my own
Them go talk say Favour Dem na Bad Commando
Ahhhh…..
See this life is not like that
Don’t be hard on yourself or to others
Don’t only work hard
Also work smart
A word is enough for the wise
Yeah
Na baba God dey gbe me so ke
Na baba God dey show me love
Aunty Ladé
Aunty Ladé
Thanks for the updates