No Air ft. Pandah Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Nah
Yeah
Nah nah
Dem call me Shimosuka yeh
Nah
Yeah yeah
Hoooo
Yeah
Zyon on this one ooo yeah
Wetin Musa no go see for gate
If I no get you I fit suffocate
Like Teni
Ama do anything for your case
Break fast in bed
Any time you wake
Cus you are my oxygen
Without you
No air, No air
Yeah yeah
Ho ho
Without you
No air, no air
Yeah yeah
Wetin musa no go see
For gate
If I no get you I fit suffocate
I go dey any day you dey
I be calling you
every night and day
Shebi Ife re Lofe pami yi
Iba di re Loshemi yi
Baby Shee you no go leave me
bi oti opami yi
Well
Bonjour
Comment tu t'appelle
Make I no cap see
Iwo nimofe
Biwo gbemu
Shee lo kan ma te
I don’t long things
I don’t kiss and tell
Rora Gbese
Koya femi je je je
My love for you
No be ten ten ten
The one for you
My love for you
I write song for you
Wetin Musa no go see for gate
If I no get you I fit suffocate
Like Teni
Ama do anything for your case
Break fast in bed
Any time you wake
Cus you are my oxygen
Without you
No air, No air
Yeah yeah
Ho ho
Without you
No air, no air
Yeah yeah
(panda)
Girl I want to be your Mr man,
Cus your body wan turn me to a soldier man ah
I swear I no dae drink before but the things wae you do dae Make me Drink Elle
say baby let me F I N E S S E
This stress is not necessary, wanna Give you love big time ecstasy,
tell me what is your fantasy,
Moniko GBE sumo mi mofe fatasi,moni mofe fatasi,
fatasi ye ya ya,
So why you cun dae para,
Why you cun dae gara ooo,
Don't scream mammie yo,say
Let me be your romeo
Wetin Musa no go see for gate
If I no get you I fit suffocate
Like Teni
Ama do anything for your case
Break fast in bed
Any time you wake
Cus you are my oxygen
Without you
No air, No air
Yeah yeah
Ho ho
Without you
No air, no air
Yeah yeah
Shebi Ife re Lofe pami yi
Iba di re Loshemi yi
Baby Shee you no go leave me
bi oti opami yi
Well.