![MR Enjoyment](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/16/9a28c44e1b434050805a18f895ede7b1_464_464.jpg)
MR Enjoyment Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I pull up with the gang
Pull up in a benz
Look at me dripping in finesse
Na me dey make your boyfriend dey vex
Like I put am under duress
Agba toba lomi ninu ki n pari wo
Make the money make e talk o
Make e jaiye like say no tomorrow
We get money we no dey borrow
Ati rori rori ori ti pa
Ati te button button ti bo
Any money wey I make I must to chop my life
Any money wey I make
Omo na enjoyment
You can call me mister enjoyment
As I dey Calcu my brain
Owo nla ti wole
Mo jaiye bi oba
Mo gbagbe oshi
Emi gongon mister kofoshi
I no like to complain
I just want to maintain
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so
Momó Aro Wealth he is a big man
Money wey long till thy kingdom come
Awon temi lenu gon
Won tun gidi gon
Strong gidigba afi bi king kong
Alert wole o... jeka pade o
Jeka shaye oo
Gimme pami oo
Mi care toba pami oo
Any money wey I make
Omo na enjoyment
You can call me mister enjoyment
As I dey Calcu my brain
Owo nla ti wole
Mo jaiye bi oba mogba gbe oshi
Emi gongon mister kofoshi
I no like to complain
I just want to maintain
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Omo jaiye jaiye
Ama'n fi owo sere
Mi ole shalaye oo
Gbemi trabaye
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so
Se you dey see wetin I dey see
Na money dey Ooze for my body
Na money dey Ooze for my body
Omo ton so
Wo omo ton so