God Abeg Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
I'm very serious I want to make the money Oloun
Awa o gbo nkan kan oo
I gats to hustle I no fit jump fence
Yeye
OSHA Oladapo Noni
God abeg oooo abeg
Jekin rire gba abeg
Moti ja fafa abeg
Osha omo nla abeg
moti sha mayan abeg
Oluwa bamise ooo abeg
Share me update ooo abeg
baba maje ko latee abeg
make I no fall down si lele
many don die Opo ti jele
Inside life many things don shele
God abeg ki Iyanumasele
E no get where e touch
E don try omo i wey I don lost
Na my God go do ham we no dey go church
Many omo lane wey I don cross
Fine fine girls wey I won fuck
Baba je kin gbera kin jaye like Hushpumppi
Shade ni Biggy baka she get bobby
Ka fun ni doggy koo sare yodi
Omo oro lori titi what's popping
Keep those bullshit gbagbe fucking
Yeye yeye oooo
God abeg oooo abeg
Jekin rire gba ooo abeg
Moti ja fafa abeg
Osha omo nla abeg
moti sha mayan abeg
Oluwa bamise ooo abeg
Make I live my life yee oo abeg
No call bastard yeye oo abeg
I know my father
Opapa parada na old up be this emi ma gbokada
As I'm going to the top I dey watch my back
Na only me when the day was dark
Very soon my song go top the chart
Na God go do ham
Kokan ye mi mio de le shalaye
Brukutu mama yee
Amajaye ni turkey jaiye Miami
E still dey follow me adura mama mi
Eyin elejo Oma foju ko ni sheyi yin
Eyin Temi oya efeyin walai ererin
Oloun lomase ko de kin se eniyan
Oun toju tiri walai mio le so
Emi mi gun gan walai race yi gun gan ma try
Na only God go do ham na why I dey beg God
Baba bami se kin shine