Away from You Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2022
Lyrics
Away from You - [Hustle]
...
i won talk my mind oo
for anyone wey fit relate oo
ready my cooler yo
sometimes it feels like success is a trap
and sometimes it feels like people don't understand
bcuz d pressure plenty
and expectations high
Even d ones wen suppose get yr back sometimes they're worst
to find
and everybody has an opinion
how u suppose live yr life
and even pipo wen suppose to show u d way, nah d pipo dey backbite
nor b pride
nor b eagle
sometimes i gat change my mind sometimes i gat dey behind
sometimes I won't hv to say no
sometimes i gat turn water on top my head make this pressure nor go drive me insane oo
so if u see me outside and i nor greet u
nor vex, baba my head he full oo
and my man u know d level
nah this hustle i dey so
ayeah ayeah ayeah
ayeah ayeah
ayeah
nah this hustle I dey so
ayeah ayeah
aaaa ayeah
aaaaas ayeah
whuuuu yeah
nah this hustle nai b say nor overwhelm me of time
nor add yr own join my own
i gat so many things i dey reason
nor bother me oo
monirukpalakala locoleleyi
kilocochelico cheli ooo
cuz family go call
enemies go call
I don't know who is who
nor b pride nor b eagle
sometimes i just dey away wen am not in d mood
sometimes i won't hv to say no
this pressure nor go drive me insane oo
so if u see me for show
and iInor greet u, nor vex
baba my head he full oo
and my man u know d level
nah this hustle i dey so
ayeah ayeah ayeah
ayeah ayeah ayeah