ISSUES Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Shebi na only you wey like better things
Na only you wey go like to party
Take some molly with Bacardi
If na wetin wey go make you happy
Cause I'm In mood in the mood just puffing my kush
Just puffing my kush
I don try but I no fit tire
I no go do wetin wey go pass my power
Get this money no issues
And I promise they gonna need you
When you get this dollar no issues and the ladies gonna need you
Ye ye ye ye
That's why I focus on my goals
I just want get this money
Living on a low
Cos no be every body
Wey wan see your growth
Them wan spoil your show
Them no wan see you blow
So just carry your load
Cos na only God carry you go
Fun mi ni
Ten million dollar owo
Make i begin dey denge pose
I go waka with two mopols
Omo no be fake life we they live
borrow pose
And if na rolls Roy's, Maserati
Anything to be happy
Fly down to Miami
Carry baby wey go love me on a daily.
Get this money no issues
And I promise they gonna need you
They gonna need you
And I promise the Gonna need you
When you get this dollar no issues
No no issues
And the ladies gonna need you
Ye ye ye ye
That's why I focus on my goals
I just want get this money
Living on a low
Cos no be every body
Wey wan see your growth
Them want spoil your show
Them no wan see you blow
So just carry your load
Cos na only God carry you go