Street Boy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Anything I do still Dem no go like
Even when i hustle Dem say I no dey try...yeah
Young black boy with a different kinda dream
Wake up on an early morning step on street.
we dey under the scorching sun u know all the heat.
Believe in the process this hustle's just a thing
keep ur head up high and u know never quit (yeah)
a lot of things aguan many things wey i see
wanna pull up in a Range Ro u know dat dream
So Bad man make u no never try bother me
Cus Only Jah only Jah weh fi cover me
All the ups and downs see boys we dey bleed.
Street Boy from the street
Hustling for the money just so we go eat
We dey on heat
dey on heat Charlie hundred degrees
But we know say 3nky3nnky3 e go be
street boy weh never go enter juju
street boy no fi turn beggar for the road
Street boy weh go work hard for the doe
street boy No go do bad things, for the road
street boy weh no get no time for no foes
street boy looking for the money nothing more.
but only God (only God) knows tomorrow
Charlie no be so (no be so) 3ny3 saa na y3k)
Street Boy from the street
Hustling for the money just so we go eat
We dey on heat
we dey on heat Charlie hundred degrees
But we know say 3nky3nnky3 e go be
We never fight over money
We strive till we get it
We never fight over money
No no no
We strive till we get it