LYG Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
LYG - 97drms
...
Yeah oh naw naw
Yea yeah yeah,
Shawty wan kill my Vibe
She wanna be wife
Shawty wan stain my white
Sey na me dey make her feel alright
All night all day
She wan dey dey where I dey
But me, I wan dey alone in my lane
Cause I know, nobody fit run my race
I'm out there looking for some money
She out here looking for some loving
I no wan make nobody disturb me
'Cause I got family wey dey sleep on me
Shawty wan kill my Vibe
She wanna be my wife
Shawty wan stain my white
Sey na me dey make her feel alright
All night all day
She wan dey dey where I dey
But me, I wan dey alone in my lane
Cause I know, nobody fit run my race
Yeah I gotta let you go
'Cause I'm all about my goals
Carry my bags, carry my load
Hmm they don't know
On my own, I been low-key
They don't know, but I've working
In the studio, I've been singing
C.ronaldo me I be balling
Ahhhh
Omo I don try
But I no go give up now
Shawty wan kill my Vibe
She wanna be my wife
Shawty wan stain my white
Sey na me dey make her feel alright
All night all day
She wan dey dey where I dey
But me, I wan dey alone in my lane
Cause I know, nobody fit run my race
ouuu yeah yeah
uh huh
hmmm mmm
uh huh eh!
hmm I gotta Let you go hmm
let you go hmm mm
I gotta let you go huh uh!