My Thing Lyrics
- Genre:Dancehall
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah yeah yeeeeahhh
(Another one: Comot for there)
Over the river, over the Jordan
Me so far away
We no dey tire, we carry fire
Baby follow me
(You go collect oh)
See Linda, Belinda (Linda)
My love for you nothing go hinder (go hinder)
Summer or Spring, Autumn, Winter (eh)
My baby from tinda
(Tinda oh: Kpelelele)
You know me a long time, Bournvita (vita)
I be your 2face be my Anita (Anita)
My love no dey cost for a litre(feel me now)
Oh mama senorita (hear me say)
The way that you wyne that thing
(that thing)
Dey make my Duncan mighty
(mighty)
You make my go high key
Shatta wale, everybody like my thing
(my thing)
Everybody like my thing
(my thing x3)
Oh baby hear me say now
(my thing x3)
Everybody like my thing
(my thing x3)
My my my my thing
(my thing ma thininini)
Baby dey meditate
Baby dey calculate
Na who dey update
Na me dey capilate(Cent)
No need to navigate
Shebi na one chance
We dey the bus stop(You go collect oh)
Person dey motivate
You won dey fumble, abi or you awake(eh)
Oh baby shaki shaki baby check it chocolate
Lemme augment, wetin you carry lately
Omo chiki chiki baby slim chicky shady
The way that you wyne that thing
(that thing)
Dey make my Duncan mighty
(mighty)
You make my go high key
Shatta wale, everybody like my thing
(my thing)
Everybody like my thing
(my thing x3)
Oh baby hear me say now
(my thing x3)
Everybody like my thing
(my thing x3)
My my my my thing
(my thing ma thininini)
Another one from the ghetto(Comot for there)
I'm making it permanent oh (You go collect oh)
So even if you come from the ghetto
me I come from the ghetto too
And even if you run me update oh
I go run you update too (Ehh)
(Comot oh) (You go collect oh)
(cent)