Talk Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Shaga ehe
Oh oh ye ye
If you get them go talk, them go talk o eh eh
Them must talk oh ye
If you get them go talk
If you no get them go talk
Do your thintg make them talk oh uh
Walele manene walele manene
If you chop them go talk
If you no chop them go talk
Do your thing make them talk oh uh
Na dem get their mouth
Na dem get their mouth
Is a jozing world we are living eh eh
Is a fucking world we are living eh eh
Everybody get something wey dey bother am
Make you no comeuse your own dey give me
Another round
I dont give a fuck weitin you dey talk for my back
All i want to do is to get money live as i like
If i get you go talk, small thing you go dey vex
Why you no wan make i flex
If you get them go talk, them go talk o eh eh
Them must talk oh ye
If you get them go talk
If you no get them go talk
Do your thintg make them talk oh uh
Walele manene walele manene
If you chop them go talk
If you no chop them go talk
Do your thing make them talk oh uh
Na dem get their mouth
Na dem get their mouth