![Yoruba Demon](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/31/89440c4840c74c398527fcb6e0ab434c_464_464.png)
Yoruba Demon Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Yoruba Demon - Di'ja
...
Everyone dey find that somebody yeah ee
Baby say go make ur life complete
I be think say i find somebody
Wey go make me spend my money
Make me come dey do like zombie but he make a fool of me
Tell me who tell me make i fall in love ooo
Who tell me make i fall for u oo baby oo
Ahhhhh
Yoruba demons
U can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When u see them better start running
Ahhhh
Your ba demons
Ahhhh
You can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When you see them better start running
I no do no do
You say make we go
Make we start to dey do
Before anything ba baby oku
You say make i whine make i whine for the doe
Tututukutu tukutule
Tell me make i dance make i dance keletu
I don putu my putu my eh
Tell me say me go love you break my heart
For day light 3ce
I wanna let you know
I still dey
I no doubt 2ce
Ahhhhh
Yoruba demons
U can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When u see them better start running
Ahhhh
Your ba demons
Ahhhh
You can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When you see them better start running
When you call me make i come
I go come
Say make i dance i go dance
4ce