Yahoo Boi Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Yahoo Boi - Brizzle Man
...
Okay na
Okay
See me na brizzle boy dey there
Ha a na brizzle man
No be brizzle boy again
I too dey do shakara
Even Ayo sit down with me o
Granma otin lo iphone o
Why he con dey hang na
Why na o
Yahoo boi tin play dream league
Owan dun
Why he con dey hang o
Which phone wey una use connect
Why he con dey do
Peter dey with one person
Yahoo boi dey paari wo
Won ti fee nor yahoo boi
Omo yeen ti bo yahoo boi
Won ti nor yahoo boi
Two one
Two zero
One hole
Yahoo boi o tin jaaa o
Won nor e lowo
Owa salo joko sibi kan
You go collect
Yahoo boi ti collect o
Oti collect o
O ti collect naa
Wo eleyi bon she feyin
See as this one dey shine teeth
Why you con dey shine teeth like dat
Shey because say you don beat yahoo boi
No worry
Even Ayo dey here with Ife
Ife won film
On wo cartoon
Yahoo boi won ti boo e
Won ti nor e
Jeki o sare mo
Why you con sit down for my front
Kilode ton fi spanner si orun re
Why you con dey put spanner for your neck o
Odinaka self don lap the unit
How far na my Gee
As the tin dey goo
Granma don dey use phone Snapchat o
On loo snapchat iphone dey snap picture
Granma why you dey use andriod phone
Even Edith dey there dey sleep o
Even Edith self dey watch film
Gbogbo yin wan woo ni nu
Yahoo boi ti pada nor Bobo yen
Shori oti pada nor Bobo yen
O beat am abi kó beat am
O wa pada goal ball ( goal ball joor)
O goal ball yen na ni
Yahoo boi opor
Opor