Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Shikalata


October 2020

We no forget Lekki

Why you dey talk about peace

We never get justice


You dey hustle and bustle

But your hustle just dey make you vex

You dey grind hard like a mortar

But the matter no dey bring big bread


One day na one day

One day na one day

One day na one day

One day na one day

One day na One day

Your maaye go pay

You go penetrate

Oh lololo


You're tired and you wan give up

It's in your eyes, E no no dey work

I know you're tired and you wan give up


Suh you cannot stop now

You cannot stop, you got to keep going

You cannot stop now

What if you flop

Who cares, so what

You cannot stop now

You no get the numbers

No dey discouraged

Destiny's closer now

Calm down


One day na one day

One day na one day

One day na one day

One day na one day

One day na One day


Their papa go pay

You go penetrate

Olololo

You're tired and you wan give up


70 Percent of my people have given up on the system

Cos E no dey work


For the one time we decide to

Peacefully protest Against bad Governance

What did we get

Dem shoot us live bullets

Na wetin we get

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status