E B TINX Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Hun ahn uhn uhn
Won ma jo o
Atimoruyin o
Pu** Pull up
Atimoruyin o
You no wise if you dey binu your brother
Awon kan'sise kpawo ko'le
Awon kan de'tun gbo'kada
Even though you dey knot tie
Brother man no dey too shy
Gba updating make you stay fly
Farabale make you watch out
Brother man no dey quick judge
Wetin baba give you make you use ham
Uhn Omo na tipper go drag tipper
Koriburuku wa'bi gba
Never say no to kaluba
Akosapo la'n ko muller ahhh
Uhn hustle mi lo'n gbe'mi trabaye
Won l'owo oti ni ko'rale o
Farabale ma'lo sun' gba'gbe o
Uhn hustle mi lo'n gbe'mi trabaye
Won l'owo oti ni ko'rale o
Farabale ma'lo sun' gba'gbe o
E be tinx
E be tinx
Make I yarn you the tin
E get as I dey feel for body
E be tinx
E be tinx (Jare)
Make I yarn you the tin
E get as I dey feel for body
No be say I no dey shashe
(Gbo'pe o)
No be say I no dey gun' ose
No be say I no dey gbo'pe
So'pe tan'sere olope n's'ope o
(S'o s'o s'o)
No be say I no dey gbo'pe o
No be say I no dey gun'ose
No be say I no dey gbo'pe
So'pe tan'sere olope n's'ope o
Ahhhh
If dem like make dem talk
Who never do ham before
S'ebi na my hustle me I no go stop
Uhn hustle mi lo'n gbe'mi trabaye
Won l'owo oti ni ko'rale o
Farabale ma'lo sun' gba'gbe o
Uhn hustle mi lo'n gbe'mi trabaye
Won l'owo oti ni ko'rale o
Farabale ma'lo sun' gba'gbe o
E be tinx
E be tinx
Make I yarn you the tin
E get as I dey feel for body
E be tinx
E be tinx (Jare)
Make I yarn you the tin
E get as I dey feel for body
No be say I no dey shashe
(Gbo'pe o)
No be say I no dey gun' ose
No be say I no dey gbo'pe
So'pe tan'sere olope n's'ope o
(S'o s'o s'o)