![LAGOS TO SAMBISA](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/29/92157d3d479445d2a94f8d119bb97df6_464_464.jpg)
LAGOS TO SAMBISA Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Stereo stereo
Coldhell
O fe ma mujo
O fe ma gbe body
O fe ma do the dirty dance
O fe ma jo dirty
Pass me the colo
Sho fe ma choco
I no Dey live a dirty life I keep it simple
I no Dey pray for ibanuje
No sudden sickness
Nothing wey my enemies Dey wish me go come to pass
I Dey pray for success
For blessings
For favors
Plenty plenty dollars
Lagos to sambisa
Won fe jojo sojoji
Won fe dance to the music
Them Dey feeling the music
Lagos to sambisa
Won fe jojo sojoji
Won fe dance to the music
Them Dey feeling the music
Money Dey ginger me
People around inspire me
I no dey feel bothered
Dey feel bothered
My fans dey show me love
Dem stream my songs and tag along
The feeling is so secured
So secured
Attention
At ease
Smoke it out
Fatigue
Roll it loud
Highness
Feli feli feli feli feli feli
Music ongbona feli feli
Giran pa biti balotelli
Bros buy car broke he sold it
Feel the vibes man o solid
Lagos to sambisa
Won fe jojo sojoji
Won fe dance to the music
Them Dey feeling the music
Lagos to sambisa
Won fe jojo sojoji
Won fe dance to the music
Them Dey feeling the music
Feeling the music
Sambisa
Sojoji
The music
The music
My fans dey show me love
Dem stream my songs and tag along
The feeling is so secured
So secured
Attention
At ease
Smoke it out
Fatigue
Roll it loud
Highness
The music