- Genre:Holiday
- Year of Release:2019
Lyrics
Jombo - Kiss Daniel
...
Masterkarft on the beat Amaka oh gbo oh That am sorry oh Ineye dike lobi ogini what happen oh As I see your sexy face and your big belle Girl I have to change my ways I tell you yeah Me myself I dey pray for my daily bread Ah Amaka you carry belle for me how Me myself I dey pray for my daily bread Ololufe I no wan run but then Your father is violent Ole mi dele oh Jombo jombo jombo Will you be fine daddy oh Your mother is black belt She sabi karate oh Jombo jombo jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent Ole mi dele oh Jombo jombo jombo Will you be fine mami oh Your mother is black belt She sabi karate oh Jombo jombo jombo I no dey soak no more Amaka you know oh oh Pe omo Yoruba ni mi oh If your papa no want us to marry Jowo malo yo oyun mio Girl am down for you don't forget The love I have for you Omo no go compare Me myself I dey pray for my daily bread If baby broke up as long as you love me girl I dey here Me myself I dey pray for my daily bread Ololufe I no wan run but then Your father is violent Ole mi dele oh Jombo jombo jombo Will you be fine daddy oh Your mother is black belt She sabi karate oh Jombo jombo jombo Abeg no vex for me oh Your father is violent Ole mi dele oh Jombo jombo jombo Will you be fine mami oh Your mother is black belt She sabi karate oh Jombo jombo jombo I no dey soak no more
Similar Songs
More from Kiss Daniel
Listen to Kiss Daniel Jombo MP3 song. Jombo song from album African Dance Time Vol, 3 is released in 2019. The duration of song is 00:03:11. The song is sung by Kiss Daniel.
Related Tags: Jombo, Jombo song, Jombo MP3 song, Jombo MP3, download Jombo song, Jombo song, African Dance Time Vol, 3 Jombo song, Jombo song by Kiss Daniel, Jombo song download, download Jombo MP3 song
Comments (6)
New Comments(6)
Jagun dmq7x
Adetutuim6mz
love it
Lynn Dumbura
![Gif | Boomplay Music](https://media4.giphy.com/media/lAPlSFECBiQA7xI5oG/giphy.gif)
Joel Dcgoivr
My inspiration ❤️
127901845
[0x1f630][0x1f60d]
Talouta Kanazié
super
Burna boy