![As I Get Money ft. Patoranking](https://source.boomplaymusic.com/group1/M0C/BA/78/rBEeMV2Q6E6APZOuAAEiaiNAlHc227.jpg)
As I Get Money ft. Patoranking
- Genre:Electronic
- Year of Release:2019
Lyrics
As I Get Money ft. Patoranking - Magnito
...
As i get money ehn, i con start to enjoy
I open my company, all my village people na im i employ
Everybody wey know me before come dey call me oga bomboy
I marry my girlfriend e no reach two weeks na im she born boy
As i get money ehn, i sign big footballers
I sign mikel obi i no ask am how much, i paid him in dollars
There is nothing money cannot do, i make messi goalkeeper for gunners
If i write exam i no dey bother again, i dont care if i come last
As i get money ehn, i call my landlord
I tеll am to tell me the cost of his propеrty just in one word
see lyrics >>Similar Songs
More from Magnito
Listen to Magnito As I Get Money ft. Patoranking MP3 song. As I Get Money ft. Patoranking song from album Afrobeatz Vol, 43 is released in 2019. The duration of song is 00:03:21. The song is sung by Magnito.
Related Tags: As I Get Money ft. Patoranking, As I Get Money ft. Patoranking song, As I Get Money ft. Patoranking MP3 song, As I Get Money ft. Patoranking MP3, download As I Get Money ft. Patoranking song, As I Get Money ft. Patoranking song, Afrobeatz Vol, 43 As I Get Money ft. Patoranking song, As I Get Money ft. Patoranking song by Magnito, As I Get Money ft. Patoranking song download, download As I Get Money ft. Patoranking MP3 song
Comments (3)
New Comments(3)
JustHoly
A New
Maginto my favorite
Xavier Raymond
vibes on vibes
Too much vibes