
Peru Mashup
- Genre:Pop
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Peru Mashup - Nana Fofie
...
ohhhhh eeee there's a mixed of Hennessy for my cup e never finished ,wetin I feel I go talk am finish . only if give me one minute I will convince you am that confident emmmm noooooo I convinced am that confident ehhhh, I can't no more pretend u don scatter little things for the end say u go like me can I be your girl that friend wey go related doing all the things you like my temperature is rising, cuz you my medicine ,(don't wanna lose you )cuz you my remedy ooo(don't wanna lose you) when wake up in the morning (don't wanna lose you) I go dey my your side(don't wanna lose youuuuuu)wanio wami 2x am in San Francisco jamming wanio wamiiii2x mmmmmh.girl if u be drugs all the boys take all,me I go dey give the vibes till kingdom come . nobody been look my face when I dey on my own Oooooooh me have been on the road for a long time trying gather bread so my family go survive Oooooooh, all brothers wey dey trive time they wanna be rich the don't wanna see the sun down,.I like the way am feeling now no con use ur reggae spoil my blue's and rethym now Oooooooh 2x omo e get small thing wey dey stress but right now am chilling now Oooooooh
Similar Songs
More from Nana Fofie
Listen to Nana Fofie Peru Mashup MP3 song. Peru Mashup song from album Peru Mashup is released in 2021. The duration of song is 00:03:45. The song is sung by Nana Fofie.
Related Tags: Peru Mashup, Peru Mashup song, Peru Mashup MP3 song, Peru Mashup MP3, download Peru Mashup song, Peru Mashup song, Peru Mashup Peru Mashup song, Peru Mashup song by Nana Fofie, Peru Mashup song download, download Peru Mashup MP3 song
Comments (2)
New Comments(2)
lopez58
samsonkim
Nice it cool
nice one