
Wrong Decision
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ema riran wo,ema riraaan wo , Ema riran wo,ema riraaan wo.Geskia Geskia, boomba
Wrong decisions,e Dey pain me gidi gan like incision,I need a way out,I need description.if e go be drug omo I need prescription.I don Dey smoke porli,friends with dealers,this matter don Dey turn to me sinner,I don Dey scope olosho,give her the least bar,tell her next day sey me I go wife am.
Took a look inna mirror,Wetin i dey See na the wrong decisions that I’ve made..I took a look inna me eyes,so many things are wrong me no fit lie.somebody call 911,cause I gat a gun,Me fit use am pon mi head,somebody call my landlord o,tell her say na me give hin daughter that belle.shebi I been Dey act like commando,skin to skin tell her sey me go fit handle,nothing that I can’t ,light her up like candle,give her the bambooo,but I for dey read my bible ooh ooh iye ooh ooh iye
Wrong decisions,e Dey pain me gidi gan like incision,I need a way out,I need description.if e go be drug omo I need prescription.I don Dey smoke porli,friends with dealers,this matter don Dey turn to me sinner,I don Dey scope olosho,give her the least bar,tell her next day sey me I go wife am.
I think I need to talk to a father,cause I got a confesssion,good boy don turn badder,gat a couple girls wey dey fall but I dey play with emotions,I been no dey roll,I don dey play with the jombo,pass me the rizla make I roll you the choko.Papa call me one night e dey warn me for phone o,be careful what you do,no dey carry oloshoooo .Fa Fa Fa Farabale omariranwo,listen well well,omo you go relate o,farabale omariranwo,you are the product of the choices that you make o
Wrong decisions,e Dey pain me gidi gan like incision,I need a way out,I need description.if e go be drug omo I need prescription.I don Dey smoke porli,friends with dealers,this matter don Dey turn to me sinner,I don Dey scope olosho,give her the least bar,tell her next day sey me I go wife am.
see lyrics >>Similar Songs
More from Thamarvel
Listen to Thamarvel Wrong Decision MP3 song. Wrong Decision song from album How It All Started is released in 2022. The duration of song is 00:02:51. The song is sung by Thamarvel.
Related Tags: Wrong Decision, Wrong Decision song, Wrong Decision MP3 song, Wrong Decision MP3, download Wrong Decision song, Wrong Decision song, How It All Started Wrong Decision song, Wrong Decision song by Thamarvel, Wrong Decision song download, download Wrong Decision MP3 song