
Since I was Born
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
Since I was Born - O2 Father
...
since I was born shey you know my never dies ah yeh oOoOOOo (puakasa) I yé bayèè auraga (chorus) ọ di quakua(chorus) the matter digbogbo u say(chorus) wan na o di quakua ọ dẹ ọ dẹ ọ di quakua the matter digbogbo u say o digbo geeeee ehh ó ga ó ga ó ga oOoOOo ...... ògidì ògidì gan oooo (chorus) o ga o ga o ga oOoOOo the matter gidi ògidì ògidì ògidì gan óò (chorus) dem say lọdi don ripe oooo paspa roboroborob but he dey adult to harvest oroboroborob graduate dey do conductor oooo(chorus) is that he went to learn in sukulu (chorus) u go fear u go fear abi u no go fear... u go fear, we dey there we dey there abi we no dey there ... we dey there but we no dey see no dey see no dey see anything (chorus) dem go promise on heaven on earth but dem no go do(chorus) pata poto pata poto (chorus) pata potokoto pata poto (chorus) dem is just dey play soccer real for mansion we dey for gutter weather we dey suffer to dem it did not matter (chorus) every man is a one soldier forget the man sitting on that chair hustling make u no go answer your mate "YES SIR" ahaaaaaa wetin dey happen nahin still dey happen oooo since I was born poto pata porokotopo since I was born I say wetin dey shẹle nahin still dey shẹle ooooo since I was born dem still dey try to fix the light fix road ooooo since I was born ọ di quakua (chorus) the matter digbogbo u say (chorus) wan ne ọ di quakua ọ dẹ ọ dẹ ọ quakua the matter digbogbo u say (chorus) eheheheheheeee 02 father they said revolution now equals to treason felony jokers in daboski
Similar Songs
More from O2 Father
Listen to O2 Father Since I was Born MP3 song. Since I was Born song from album Since I Was Born is released in 2020. The duration of song is 00:03:01. The song is sung by O2 Father.
Related Tags: Since I was Born, Since I was Born song, Since I was Born MP3 song, Since I was Born MP3, download Since I was Born song, Since I was Born song, Since I Was Born Since I was Born song, Since I was Born song by O2 Father, Since I was Born song download, download Since I was Born MP3 song