Laughing
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Omo time don dey go, time don dey go
Wen you go talk to your own?
Pikin, pikin, pikin
Pikin, pikin, pikin
Buhari, our Presido, no wan dey talk
Hin go send femi adesina to us
That one come, con con dey laugh like say Na joke
Now we know wetin dey happen for the top
Laughing, person, suffering (see bad government)
Laughing, person, suffering (we don tire)
see lyrics >>Similar Songs
More from ABiliTy
Listen to ABiliTy Laughing MP3 song. Laughing song from album TRUTH TO POWER is released in 2021. The duration of song is 00:02:03. The song is sung by ABiliTy.
Related Tags: Laughing, Laughing song, Laughing MP3 song, Laughing MP3, download Laughing song, Laughing song, TRUTH TO POWER Laughing song, Laughing song by ABiliTy, Laughing song download, download Laughing MP3 song