![Pana Naija](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/28/4ecc2b4860694394bf4f847e1981fb52.jpg)
Pana Naija
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Pana Naija - Cuid Best
...
I be small boy we dey for Street . My name na aka kenzo. i dey come from imo state inside imo state i am from abo umulolo. if you come dey come ask of me . them go tell you say my own no good but i no say no be man dey judge oo . na God dey judge . i promise my mama say i go make am proud one day . inside there i be small boy wey get big dreams . maka na onye loro m uwa bu kwa queen ndi benzima that is why i promise my self sey i go buy benz one day. my girl tell me say i no go make am forgetting say she be mugu . she no be my God .oo . i go make am oo. i go make am. i go Carry my mama go America because that woman don to suffer oo na her Time flex oo. then i go surprised mugu wey talk sey i no make am.
Similar Songs
More from Cuid Best
Listen to Cuid Best Pana Naija MP3 song. Pana Naija song from album Beat Tape Problema is released in 2021. The duration of song is 00:04:21. The song is sung by Cuid Best.
Related Tags: Pana Naija, Pana Naija song, Pana Naija MP3 song, Pana Naija MP3, download Pana Naija song, Pana Naija song, Beat Tape Problema Pana Naija song, Pana Naija song by Cuid Best, Pana Naija song download, download Pana Naija MP3 song