Tears For Naija
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2014
Lyrics
Tears for Naija - Ice Prince
...
There's too much sadness you know Everywhere... sadness Mtcheeeeew Sammy Gyang If I prayyyyy Heaven go hear my name o (heaven go hear my name o) If I prayyyyy Nothing go ever do me o (nothing go ever do me) If to say na me wey dey bomb blast If to say na me wey dey carry gun If to say na me wey dey shoot man I for don tire to dey follow the batallion If to say na me wey dey bomb blast If to say na me wey dey carry gun If to say na me wey dey shoot man I for don tire to dey follow the batallion Hundred and forty eight died in Abuja Abi na 42 dey carry for Kaduna I say my brother, e dey do me like a mental case Some kain things happening within my state But if you know me Brother if you know me Brother if you know me You know I got you But if you know me Brother if you know me You go know say I go carry you one day (Its that key you know) Now tell me why you go kidnap my sister eh If I do the same make you think am eh If I do the same to a brother like you You know say yawa go gas on another man too Tell me why you go bomb blast the park my Gee Same place my Mama dey stack my fee Same place I dey get my food to feed Brother tell me why you do me like that o E dey pain me E dey pain me E dey pain me E dey pain me Brother E dey pain me E dey pain me E dey pain all of us o E dey pain everybody eh Once upon a time During the days of Jagua O my beautiful naija Naija naija O my beautiful naija so so so so sorry Shey if you boom NEPA we go see light? And if you kill a man does it feel right? A fake soldier come my village in a daylight Spray all the mama dem one by one My beautiful Nigeria Me nor get you no more Me nor get you no more Me nor get you no more Me nor get you no more Me nor get you no more In 1996 you was better than that In 1997 you was better than that In 1998 you was better than that But these days me nor get you no more In 1996 you was better than that In 1997 you was better than that In 1998 you was better than that But these days me nor get you no more feel like cry You no suppose to kill Abuja one by one You no suppose to kill Enugu one by one You no suppose to kill Calabar one by one You no suppose to send nobody to a grave Imagine say na you wey dem do that 24 shots before you look back Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey pull gat So tell me why did you become like this my Gee I want to know the truth so I can apologise for the things I did Oo Chimo kukuruku Kukuruku kukuruku I used to know peace love harmony Chimo kukuruku Kukuruku kukuruku If to say na me wey dey bomb blast If to say na me wey dey carry gun If to say na me wey dey shoot man I for don tire to dey follow the batalion If to say na me wey dey bomb blast If to say na me wey dey carry gun If to say na me wey dey shoot man I for don tire to dey follow the batalion If I prayyyyy Heaven go hear my name o Heaven go hear my name o If I prayyyyy Nothing go ever do me o Nothing go ever do me
Similar Songs
More from Ice Prince
Listen to Ice Prince Tears For Naija MP3 song. Tears For Naija song from album Tears For Naija is released in 2014. The duration of song is 00:04:43. The song is sung by Ice Prince.
Related Tags: Tears For Naija, Tears For Naija song, Tears For Naija MP3 song, Tears For Naija MP3, download Tears For Naija song, Tears For Naija song, Tears For Naija Tears For Naija song, Tears For Naija song by Ice Prince, Tears For Naija song download, download Tears For Naija MP3 song
Comments (10)
New Comments(10)
Jazzyotv6k
emmy_j007
men this song always pass through my soul whenever i listen to it. i have always love yhis song way backk from secondary school around 2014. God bless ice prince ❤️ you are truly a legend
Davidfido Oloyede
love you Brother ♥️♥️♥️
Salifuwaxb
This song reality of now..
ExcelzGraphix
Ice na big name
cush musa
E heavy
D_REAL_STONER1
Tears for 9ja till now
Samsmith eh77j
Senior man
Samsmith eh77j
Big name ice
iSASAM T77
Highly spiritual
Super cool cat legend forever. This is the sad reality we face today❤️❤️