- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2020
Lyrics
Vibe - FloEazy
...
FloEazy - VIBE (LYRICS)
VERSE:
Can’t kill my vibe I no go lie we jamming all night drinks and smoke we dey all right plenty girls now dey by my side by my side eh!! we give dem selection from Ghana to lagos they feel my vibe. Ghana man wey dey sound like anago wey dey give dem vibe nobody, nobody, nobody fit stop stop stop my shine. fit stop my shine eyeh!!
CHORUS: amɛ vibe!! vibe!! we just dey give dem vibe anywhere that we go from Accra international we just dey give dem vibe amɛ vibe!! vibe!! we just dey give dem vibe anywhere that we go from Accra international we just dey give dem vibe
VERSE: flo baako pɛ! pɛ! we dey catch dem unaware. gbɛ ɔɔnaa, flow pɛ! we dey catch dem unaware. flo baako pɛ! we give dem selection from Ghana to lagos they feel my vibe. Ghana man wey dey sound like anago wey dey give dem vibe nobody, nobody, nobody fit stop stop stop my shine. fit stop my shine eyeh!! all of the girl dem KPESSS!!! shaking your booty like say that you want to craze. all the boy dem KPESSS!!! spend the money like say you want to you want the babe eyeh!!
CHORUS: amɛ vibe!! vibe!! we just dey give dem vibe anywhere that we go from Accra international we just dey give dem vibe amɛ vibe!! vibe!! we just dey give dem vibe anywhere that we go from Accra international we just dey give dem vibe
Where dem dey! where dem dey! e be like u mad ah mad!! mad!! mad!! mad!! where dem dey! where dem dey! e be like say you dey
we just dey give dem vibe. we just dey give dem vibe.
Similar Songs
More from FloEazy
Listen to FloEazy Vibe MP3 song. Vibe song from album Vibe is released in 2020. The duration of song is 00:02:30. The song is sung by FloEazy.
Related Tags: Vibe, Vibe song, Vibe MP3 song, Vibe MP3, download Vibe song, Vibe song, Vibe Vibe song, Vibe song by FloEazy, Vibe song download, download Vibe MP3 song
Comments (21)
New Comments(21)
Emmarthur
Cephas Tawiahcagoy
do all vibes
FloEazyRocks
thanks very much
what a lovely and nice song we love it all over whenever we hear it
FloEazyRocks
Respect boss..i’m honored
you better listen to this jam its dem rocking...i can keep the music low....turn it up louder...big up man
Dj Shortkut
you better listen to this jam its dem rocking...i can keep the music low....turn it up louder...big up man
CreativeAbdul
what a lovely and nice song we love it all over whenever we hear it
favody
the beat is fire. [0x1f624]
kobbyjoseph45
kw33333!!! the song dey be waaa
Brand Ittpr
hitz on hitz
EmmanuelInyang
Wicked jam added to my playlist
Bravo