Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2020

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Raba ft. Jeriq - Yungish

...

who get ear make him hear,no be everybody wey sabi u be ur friend,some people dey might love to lock,some re love to wait,na who be ur friend ,jxt take double my hussle,dis Rana go fit buy luck,make I look from left to right and see everybody jxt de smile up ,no go sleep on top dat bicycle I go sit wise up me I can't kill myself abeg pass me down make I lie top oo,for dis raba nkechi don turn olosho,for dis raba broda don de kill him broda ,for dis raba I no de look face,for dis raba broda say oowonilo,say enough raba ,money wey de ginger packu raba,I got no choice for dis raba,i no de look face for dis raba.

Iyoooo

adiro ayo biko,adiro asii ndo ,adiro agwa onye owu na asa ndo,achorom okwu ihe m na acho bu ego ,eyes on de rapper til chi efuoo,if raba de umualoba go de, raba no de umualoba awa,stucc in de grind hussle enwero holiday chasing de bag Saturday to Saturday,ogbe maka raba men apiago Kala na enu Onitsha,maka enwerom raba I de for days na awkuzu sars, raba made a very good boi turn bad, the good die young so I choose to stay bad.

if I want to chill nd I want to party nd I want to feel alright omo abii raba I go join ,see de raba I go join ,nd if I call u malle afa oyaa say thousand nicka why your shii,say na de raba i go join,see de raba I go join when money de friends go de,when money no de omo friends no go de, plan over two or ur plan go go, cos even if u wait omo time de go,see amaka fit disappoint at anytime, so am steady planning every morning every night as I de turn my table cos God is able,de manner fit to crawl at anytime ,see amaka for disappoint at anytime,see am steady planning every morning every night,i de turn my table cos God is able,de manner fit to crawl at anytime.for dis raba nkechi don turn olosho,for dis raba broda don de kill him broda ,for dis raba I no de look face, for dis raba but de say owonilo is enough rapper, money wey dey ginger packu rapper,I got no choice, for dis raba nd man no de sleep,for dis raba,nd I say owonilo for dis raba,money wey de ginger packu raba,I got no choice for dis, I no de look face for dis raba

Similar Songs

Listen to Yungish Raba ft. Jeriq MP3 song. Raba ft. Jeriq song from album Raba is released in 2020. The duration of song is 00:03:22. The song is sung by Yungish.

Related Tags: Raba ft. Jeriq, Raba ft. Jeriq song, Raba ft. Jeriq MP3 song, Raba ft. Jeriq MP3, download Raba ft. Jeriq song, Raba ft. Jeriq song, Raba Raba ft. Jeriq song, Raba ft. Jeriq song by Yungish, Raba ft. Jeriq song download, download Raba ft. Jeriq MP3 song

Comments (15)

0/500

    New Comments15

    Boyo Tony

    jeriq for life

    Royalr3pvl

    2024 we're still here

    favour wte4e

    jeriq is my role model in music i think I'm his number one fan❤️

    Menthol Armaniqipdc

    yungish blood from Awka

    ifechukwu999

    Dope

    meduoye legend

    even though i didnt hear igbo i like jeriq flow

    118931981

    jeri d

    Anagbogu Junior

    i love it, it's grate

    .Chukwu_Emeka.

    Jeriq my man just giving me joy back to back with his unique flow. big shout-out to @yungish [0x1f60d]

    Alex Desmondbgcii

    i love jeriq

    +

        -   or   -

        -   or   -

        NG +234
            -You can log in via below methods-
            Reset password via e-mail
            -or-
            Reset password via e-mail
            If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

            Please Select A Playlist

            Add New Playlist

            Share on

            Embed: Love & Light EP

            Custom Size :

            • Default
            • Desktop(300*600)
            • Mobile(300*250)

            Type :

            • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
            Get Boomplay Premium
            for
            Payment Method
            Pay With
              Review and pay
              Order Date
              Payment Method
              Due Today
              Flutterwave
                Subscription Successful

                Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

                Now you have access to all the features of Boomplay App.
                Payment Failed

                Please check your balance and then try again.

                You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
                Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
                Payment Processing...
                10 s

                Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

                Payment Processing
                Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
                About Order Status