![Oya Now ft. Oritse Femi](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/80/rBEeMVf8UV6AQAdBAAClvE6r-9o384.jpg)
Oya Now ft. Oritse Femi
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
Oya Now ft. Oritse Femi - Joe El
...
Joe EL - Oya Now ft Oritse Femi Kennis music number one Haha Oritse femi oh And joel amadi Spiritual... Eh Ereke ju ereke
You think say you know me so
Ereke ju ereke
Ereke ju ereke Ereke ju As I dey see am pon myself Bad belle people just dey vex Shey na only dem wey God e bless My brother I dey hustle make I flex (sabada) Dem wan try to take my cry oh BabaGod woo dem down oh No be say na dem too know oh.
Only God e know.
Oya follow the matter slow slow Shebi you go like to know how the thing go Isaac has sent joel bayaro (haha) I mean back in the days of ado bayaro (sabada) I just like to take it slow I no like to carry load (leggo) You think say you know me so But only God e know Oya now I go dey make my pay no matter what people say Oya now All the babylon people wey want to block my way Oya now They wan stop me But they know I'm not afraid Oya now Haa Oya now... I just talk say make I yarn Make I yarn that thing wey dem dey yarn That thing wey dey pain me for my heart E dey pain me E dey tear me deep apart Because they don't want to ever see me grow Dem too bad dem dey corner my show Dem burn cable but them sef no blow But baba God say make I carry go Me I like as you dey follow matter slow slow E be like say you don dey know how the thing go Izaka sen Joel bayaro I mean back in the days of ado bayaro (sarewa) I just like to take it slow (haha) I no like to carry load You think say you know me so But only God e know Oya now I go dey make my pay no matter what people say Oya now All the babylon people wey want to block my way Oya now They wan stop me (E fi won le ko mase boshe wun won) But they know I'm not afraid (But ko matter) Oya now (Awa owori) Haa (Oshamo awori) Oya now (Awori. Awori noni) Nanana
Similar Songs
More from Joe El
Listen to Joe El Oya Now ft. Oritse Femi MP3 song. Oya Now ft. Oritse Femi song from album Timeless is released in 2015. The duration of song is 00:04:16. The song is sung by Joe El.
Related Tags: Oya Now ft. Oritse Femi, Oya Now ft. Oritse Femi song, Oya Now ft. Oritse Femi MP3 song, Oya Now ft. Oritse Femi MP3, download Oya Now ft. Oritse Femi song, Oya Now ft. Oritse Femi song, Timeless Oya Now ft. Oritse Femi song, Oya Now ft. Oritse Femi song by Joe El, Oya Now ft. Oritse Femi song download, download Oya Now ft. Oritse Femi MP3 song
Comments (7)
New Comments(7)
David6ix
Moriba Lamahbuzi6
moriba lamah
Skul Bee
i love this song
hundred squad
true talk..oya naw
Ade_awe
Love it too
Oluwafemic42in
I luv it
Oladunjoye Olajide Fasola
m m 11
Joy