![Intro (Industry) ft. P Fizzy](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Intro (Industry) ft. P Fizzy
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Intro (Industry) ft. P Fizzy - Erigga
...
if I die tomorrow say person shoot me,will you cry or say na wetin my mouth put me what if you hear say na one robbery when I go cause I don't tire for underground I just want blow
shout videos every were like davido, sound city e TV and channel o
eleguchy on Sunday full do bar stroll enter kotonu buy like to good cars because na in those days talent go fit blow you without bar nobody want know you, presenters want their cheque,even DJ too 100k is free show okorminadu get enough to say 1 no say tweet claras 2.5mill how much dey wheel balance
the industry for Nigeria be like campaign share the money PDP if you want reign be like say na endorsement be the new swag even if money no follow you fit take am brag,labels dey spend big Money for artist head while artist no dey go show many artist dead
now for you to leave label be like concrete work every hard because of wetin dem done spend up now your boss dey expected 20million half to all the song blow so where dey million? now label down cast he don't fall to gee bag, world on the street collect the house and cheap bag same girls when dey dance when dey hear your beat na him dey take you do yeye when dem hear your gist
but welcome to industry night na you them dey host today you go perform right for your mind every body when come love you but when dey reach their house na dem go judge you ehn
welcome to industry night na you dem dey host today you dey perform right for your mind every body when come love you but when. dey reach their various house they go judge you
stand with me cause na you where I need I need you to fast to love me
remember same way I dey so
where I dey for my life right now
see lyrics >>Similar Songs
More from Erigga
Listen to Erigga Intro (Industry) ft. P Fizzy MP3 song. Intro (Industry) ft. P Fizzy song from album Okorowanta is released in 2015. The duration of song is 00:02:29. The song is sung by Erigga.
Related Tags: Intro (Industry) ft. P Fizzy, Intro (Industry) ft. P Fizzy song, Intro (Industry) ft. P Fizzy MP3 song, Intro (Industry) ft. P Fizzy MP3, download Intro (Industry) ft. P Fizzy song, Intro (Industry) ft. P Fizzy song, Okorowanta Intro (Industry) ft. P Fizzy song, Intro (Industry) ft. P Fizzy song by Erigga, Intro (Industry) ft. P Fizzy song download, download Intro (Industry) ft. P Fizzy MP3 song
Comments (17)
New Comments(17)
BoyTega
increase BMH
are you ok
prince miraclefnwwu
eribaba
jacec513n
[0x1f627][0x1f627][0x1f627][0x1f627][0x1f623][0x1f623][0x1f623][0x1f623][0x1f623]
Ifeanyi Nwatu
Nice
Ernest sundaydq1id
nice one
Micheal Sweezip
king blizz
Ferryzol
2 seconds
FRANK MARVELLOUS AYE
love u man, , no erigga no streets..Yyy
Victor OGbnppx
warriii
kelechi leo
erigga, go on, i believe u die
sharoncv1vz
warrriii
The only King paper [0x1f623][0x1f621]