![Dem Mama](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/02/rBEeNFf82muAfXG8AAC0Zuut2h0643.jpg)
Dem Mama
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2014
Lyrics
I say dem don come oh (Yoh yoh yoh yoh)
Nothing we do dem (Yoh yoh yoh yoh)
Nigeria na my country o
Bayelsa na my state o
This na reality well e dey happen for Bayelsa o
Nineteen ninety nine o
I swear I no go forget am o
When dem kill people o
Dem make the children dem orphans o
Anytime wey I think am o
Water dey burst for my eyes o
see lyrics >>Similar Songs
More from Timaya
Listen to Timaya Dem Mama MP3 song. Dem Mama song from album True Story is released in 2014. The duration of song is 00:04:09. The song is sung by Timaya.
Related Tags: Dem Mama, Dem Mama song, Dem Mama MP3 song, Dem Mama MP3, download Dem Mama song, Dem Mama song, True Story Dem Mama song, Dem Mama song by Timaya, Dem Mama song download, download Dem Mama MP3 song
Comments (109)
New Comments(109)
johnnyignatius1m1vxb
Emeka August
i Iun
e no be legend cuss e neva die but yeah his phenomenal..... soldierboi
Emeka August
10 to i iuii
Zenith bank account needed for loading Moniepoint account also needed for instant loading please not that the moniepoint account must have a POS/terminal attached to the accounts....! And eco bank with good transaction history .... WhatsApp me if you have it........ 08081250305
yyghhh
timaya baba[0x1f630]
Moses T Gold
best of it all
Geyam dqdwp
I’m a Ghanaian but I like Timaya pass my self, keep doing good work never cease
Accraboyznchr
The one and only Legend of Bayelsa ODI for real
Peace ■f Mind
e no be legend cuss e neva die but yeah his phenomenal..... soldierboi
Make I hear say Timaya no be Legendary super star I go kill perso❤️
diepreyeuphxn
to true, this People care for nothing but themselves and their family, i pray when its my time to be a leader i will do better
The act of supressive rule has been somewhat a continuum in Nigeria. The Odi massacre I learnt happened in 1999 if I remember vividly; And the rulership of Nigeria was under the watch of OBJ then. He's also a genocidal offender.
christian2304co6
My child hood love
canythia
nice music
Vincenti21im
Make I hear say Timaya no be Legendary super star I go kill perso❤️
[0x1f623]