![Bonuns Track](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/05/02/rBEeM1f82teAO_ajAACgWfIFsJg781.jpg)
Bonuns Track
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2008
Lyrics
Olutu backwarda eh eh where, God u are too much eh , eheeeen, God u are too nmuc eheeennn, thank u for talent oooo, ooo ehenn, timaya don explode oooo ehen! Apart for music I no wetin for do ehe ehe If not for music ,I no see wetin I for do ooo, apart from sing , I dey sing , I dey sing ,i dey sing o Cha! ,I apart from music I no see wetin I for do ehen. Everybody hands up, everybody hands up, everybody make una mental because timaya music make una mental ehe, arsenal people timaya olutu backwarda ehe, egberi papa bakwarda eh everybody make una leave me o chai! music too much for my body ehe ehe Cha! I no fit explain am! everybody say.
Similar Songs
More from Timaya
Listen to Timaya Bonuns Track MP3 song. Bonuns Track song from album Gift & Grace is released in 2008. The duration of song is 00:04:40. The song is sung by Timaya.
Related Tags: Bonuns Track, Bonuns Track song, Bonuns Track MP3 song, Bonuns Track MP3, download Bonuns Track song, Bonuns Track song, Gift & Grace Bonuns Track song, Bonuns Track song by Timaya, Bonuns Track song download, download Bonuns Track MP3 song
Comments (6)
New Comments(6)
Opeyemi Abraham101
Amadi Saviour
good music
Ukpegher Raphael Gmb
I love this song
shogzycxzy3
nice one
philemon jmes
Touching
Chika Nwosub9604
lovely
wow i so much love this music