- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
So many thing for my life
Wey I Dey try put in line
But I gas to make money
Cause na Wetin I need for my time
Omo no time to dey waste no time
Every nigga want to Dey him prime
I just want excess money
Everything wey go make me jolly
When mama calls my phone I wanna give her bag
You know say everything I own I owe it up to Jah
see lyrics >>Similar Songs
More from Yhugee
Listen to Yhugee Mama MP3 song. Mama song from album Covers And Me is released in 2024. The duration of song is 00:02:52. The song is sung by Yhugee.
Related Tags: Mama, Mama song, Mama MP3 song, Mama MP3, download Mama song, Mama song, Covers And Me Mama song, Mama song by Yhugee, Mama song download, download Mama MP3 song