
Zero Help
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Zero help one thousand advisers Zero support one million Advisers who dem be where Dem dey all dem know na cho Cho cho zero help one thousand Advisers zero support one Million advisers who dem be Where dem dey all dem know Na cho cho
Bros you no show love o og you No show love before dem start To de talk say na dem put me For where I de dem say make I De my dey I tell dem say dem De play
De truth is bitter like kola de Truth de bite like cobra
Swallow your pride you go need Cold Fanta to digest am
My music is colos you go need Cana to dilute am watch who You call your blood watch who You call your homie watch who You keep around you people keep your friends close and Your enemies closely people Rise and fall but when i fall i Rise again again again above Them all
Zero help one thousand advisers Zero support one million Advisers who dem be where Dem dey all dem know na cho Cho cho zero help one thousand Advisers zero support one Million advisers who dem be Where dem dey all dem know Na cho cho
Comot for road get out the way Comot for road if you no know Now you know water no de Wait for any man if you try am You go drawn and you know the Sun must shine am here to take Whats mine thats why I de on My grind am here to take what's Mine and you know we up in The trap all they doing is cap Fake life everywhere am not in For that crap and I hat to de Chase clout thats why dem say Am proud all the way from port Harcourt I migrate to Lagos we Putting in work putting in work This industry must pay us I do My best and leave the rest on God if you look me well you go Know say I no depend on Anyone at all
Zero help one thousand advisers Zero support one million Advisers who dem be where Dem dey all dem know na cho Cho cho zero help one thousand Advisers zero support one Million advisers who dem be Where dem dey all dem know Na cho cho
Similar Songs
More from Sharpy Lion
Listen to Sharpy Lion Zero Help MP3 song. Zero Help song from album Zero Help is released in 2024. The duration of song is 00:03:04. The song is sung by Sharpy Lion.
Related Tags: Zero Help, Zero Help song, Zero Help MP3 song, Zero Help MP3, download Zero Help song, Zero Help song, Zero Help Zero Help song, Zero Help song by Sharpy Lion, Zero Help song download, download Zero Help MP3 song