![My SiDe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/29/4fa79b17ba32430a8a55a4f62d17390e_464_464.jpg)
My SiDe
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo if you OB my journey
You go standa give God the glory For me
Nah ahh ehh...
No be where I suppose to dey be This
But this race e no be by How far But How well
Oh oh oh...
Say Oh my God
People wey no feel my pain
No let dem see my shame
No let dem see me fail oh uh ah
Oh my God
see lyrics >>Similar Songs
More from GIDYON
Listen to GIDYON My SiDe MP3 song. My SiDe song from album My SiDe is released in 2024. The duration of song is 00:03:34. The song is sung by GIDYON.
Related Tags: My SiDe, My SiDe song, My SiDe MP3 song, My SiDe MP3, download My SiDe song, My SiDe song, My SiDe My SiDe song, My SiDe song by GIDYON, My SiDe song download, download My SiDe MP3 song