![Christmas Wahala](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/13/20ea680dafae458d8e6f39c20aab66c2_464_464.jpg)
Christmas Wahala
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Another Christmas don come outside for corner o
For papa Nkechi meeting dem don carry money run
Contribution woman her number no de go
Now if you come my area dem de fight comot roof
Cause mama Nkechi say she no fit do am with nama o
If no be turkey or chicken everybody dey wahala o
I taya oo
Is this the birth of Jesus Christ?
Wahala o
Na Jesus dem born no be you dem born
I taya ooooo
Wahala ooooo
see lyrics >>Similar Songs
More from Oga Network
Listen to Oga Network Christmas Wahala MP3 song. Christmas Wahala song from album Christmas Wahala is released in 2023. The duration of song is 00:02:51. The song is sung by Oga Network.
Related Tags: Christmas Wahala, Christmas Wahala song, Christmas Wahala MP3 song, Christmas Wahala MP3, download Christmas Wahala song, Christmas Wahala song, Christmas Wahala Christmas Wahala song, Christmas Wahala song by Oga Network, Christmas Wahala song download, download Christmas Wahala MP3 song
Comments (3)
New Comments(3)
176061038
Coplarken
If you love oga network like this comment
Coplarken
this is lit.... Oga network the town crier
amazing