OJORO ft. Baeshy
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
No do me ojoro
No dey carry me dey joke, no dey play ping pong
No do me wayo
Girl na only you wey dey burst my head you dey carry me go
My shawty put it down on me
Make you whine for me, you dey carry me go
Aje you dey carry me go ooo
Them say karma is a bastard
If loving you na karma
Then I no sabi who my papa be
Girl na me and you for life but na me and you this night omo we don't even need no referee o
see lyrics >>Similar Songs
More from ggkhals
Listen to ggkhals OJORO ft. Baeshy MP3 song. OJORO ft. Baeshy song from album DE NADA /OJORO is released in 2023. The duration of song is 00:02:25. The song is sung by ggkhals.
Related Tags: OJORO ft. Baeshy, OJORO ft. Baeshy song, OJORO ft. Baeshy MP3 song, OJORO ft. Baeshy MP3, download OJORO ft. Baeshy song, OJORO ft. Baeshy song, DE NADA /OJORO OJORO ft. Baeshy song, OJORO ft. Baeshy song by ggkhals, OJORO ft. Baeshy song download, download OJORO ft. Baeshy MP3 song