![Sweet Love (Speed-up)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/25/00456e4cd279493aa2ad21742ca11568_464_464.jpg)
Sweet Love (Speed-up)
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Babe Shay this love you give me Na true
Cos babe I no want nobody but you
Early in the morning when we rocking
Babe don't stop keep it coming
Let me be the one to keep you burning, No dulling yeah
Cos you get the vibe and I get the vibe
You be fine girl I be fine boy
When you come around babe put it down
We no get time to Dey waste time
You get the vibe and I get the vibe
You be bad girl I be bad boy
see lyrics >>Similar Songs
More from Blaqboiwest
Listen to Blaqboiwest Sweet Love (Speed-up) MP3 song. Sweet Love (Speed-up) song from album Sweet Love (Speed-up) is released in 2022. The duration of song is 00:02:48. The song is sung by Blaqboiwest.
Related Tags: Sweet Love (Speed-up), Sweet Love (Speed-up) song, Sweet Love (Speed-up) MP3 song, Sweet Love (Speed-up) MP3, download Sweet Love (Speed-up) song, Sweet Love (Speed-up) song, Sweet Love (Speed-up) Sweet Love (Speed-up) song, Sweet Love (Speed-up) song by Blaqboiwest, Sweet Love (Speed-up) song download, download Sweet Love (Speed-up) MP3 song