
WEYTIN MAN DO MAN
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
WEYTIN MAN DO MAN by Ponitel
Verse1:
I Bell you u no Pick but woman Wey bell U anka kpa.If i slap you u go slap me some oo atika atika.I stepped on your toe I sey sorry but u told me u no want story.You told me ony3 mmm.Nso Mankasa coz I no want worry.
CHORUS:
Weytin man do man oo Weytin man Do Man.Weytin man do man Oo why sey man dey envy man.(2x)
VERSE2:
Weytin man do man coz Broda man Ebe man kill am.Your bro dey go through pains u jie your eye u don’t feel am.I don’t know what I do u seff.Wey your case U add me addi self.U no want see broda move on.U want sit on my happiness.I get I give u some U no want give this one be greediness.
CHORUS:
Weytin man do man oo Weytin man Do Man.Weytin man do man Oo why sey man dey envy man.(2x)
see lyrics >>Similar Songs
More from Ponitel
Listen to Ponitel WEYTIN MAN DO MAN MP3 song. WEYTIN MAN DO MAN song from album WEYTIN MAN DO MAN is released in 2023. The duration of song is 00:02:28. The song is sung by Ponitel.
Related Tags: WEYTIN MAN DO MAN, WEYTIN MAN DO MAN song, WEYTIN MAN DO MAN MP3 song, WEYTIN MAN DO MAN MP3, download WEYTIN MAN DO MAN song, WEYTIN MAN DO MAN song, WEYTIN MAN DO MAN WEYTIN MAN DO MAN song, WEYTIN MAN DO MAN song by Ponitel, WEYTIN MAN DO MAN song download, download WEYTIN MAN DO MAN MP3 song
Comments (3)
New Comments(3)
4G Kemikal
Nharnnarh Yhaa Blinkzw3qde
i enjoy ur music paaa ponitel
Pmt Ponitel
Kwame Will Be Great✊❤️
kwame will be great[0x1f628][0x1f627][0x1f627][0x1f60b][0x1f636][0x1f636]