![God Abeg ft. Portable](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/25/40f01e7821f04a8fa167b236a2499898_464_464.jpg)
God Abeg ft. Portable
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
God Abeg ft. Portable - Danny S
...
God a beg God abeg God abeg ooo. Omo olalomi agerin oo dem call me portable baby oo I say GOD no be man anything u want u go talk, double double ni o she baba GOD no dey cap, person wey work must chop Yasin everything is on GOD, ge ge ge ko dun ko pe Lola Santiramoni moti gboro ooo shase ko tun gba Owo ooo ire ko was mi wale oo ti iponju ba kpo lapoju, olemu born again seso GOD abeg, GOD abeg, GOD abeg ooo mi oni shishi lapo, make I no carry last oo shower shower blessing, GOD abeg ooo GOD abeg, GOD abeg, GOD abeg ooo mi oni shishi lapo, make I no carry last oo shower shower blessing, GOD abeg o ireti pipe oma mu okan Le oo sugbon I get e believe moni igbagbo if there's no one to hold your hand, put am for pocket nothing we want wey GOD never do alihamdulilia oo, ara un be ti mo Fe da mi o Fe lo ya Owo ti mi o Le dapada ooo mi o Fe he oye alakada oo ebi pa pepe o pa pepe, won ma pa pepe iro wo pa pepe, won ma pa pepe iro GOD abeg GOD abeg GOD abeg ooo, mi oni shishi lapo, make I no carry last oo, shower shower blessing GOD abeg oo GOD abeg GOD abeg GOD abeg oo mi oni shishi lapo, make I no carry last ooo, Shower shower blessing, GOD abeg ooo you no get shingbaka, alaye ... lobaka sokoto kpekpe is a Nika oo omo garri is a water oo
Similar Songs
More from Danny S
Listen to Danny S God Abeg ft. Portable MP3 song. God Abeg ft. Portable song from album God Abeg ft. Portable is released in 2023. The duration of song is 00:03:15. The song is sung by Danny S.
Related Tags: God Abeg ft. Portable, God Abeg ft. Portable song, God Abeg ft. Portable MP3 song, God Abeg ft. Portable MP3, download God Abeg ft. Portable song, God Abeg ft. Portable song, God Abeg ft. Portable God Abeg ft. Portable song, God Abeg ft. Portable song by Danny S, God Abeg ft. Portable song download, download God Abeg ft. Portable MP3 song
Comments (48)
New Comments(48)
Segun Kehindehj1m2
raji rasheedatd2elq
God i beg ii eed money because i don't want to left behind and am in final year so shower your blessings on me
SturrockJason
Oya now
Oluwabukunmi Onikeku
God Abeg ooooooo[0x1f60e]
Young Richie's2340
portable fire u too much love this song
AbdulRahmanr
Hi
Emmaunelhcbcy
Hello love
Ebenezer ojo9hdfj
Nix e
Tee.love
boss Danny s
Sansc65rb
god i beg ooo
emperor2i
if there's no one to hold your hand you put the hand for pocket
Raymond553
❤️❤️
hello