Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

SUPER WOMAN - Lït Müz

...

Kpomsaka Hmm hmm hmmmm The love I get for you baby no be life oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo The love I get for you baby no be life oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo See you sweet me go follow you Give me the love I no go boo you I go spend on you one or two Baby come close make sample you The love I get for you will never die As you give love me I wan fly If you leave me na suicide If you just go me I go kpai See that love portion wey you give me make I chop oo If care isn't taken me go have some more oo Say I go love you forever more oo Anything you tell me I go con She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm You dey rule my heart like Obama You dey bomb my heart like Osama You're dealing with the playmaker I shall give you some vibes to remember You dey rule my heart like Obama You dey bomb my heart like Osama You're dealing with the playmaker I shall give you some vibes to remember Girl I no go make you vex oo Anything you want say I go do oo Say I go love you forever more oo Shey na you know say I want you oo I go take you to Atlantis I go give you my everything Cause you be my woman my everything Come make you be my wifey The love I get for you baby no be life oo If them drop you and cash na you I go choose oo Give me the love I no go bobo you oo All I need right now nwa is your heart oo She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She be my superwoman She be my special woman She be my superwoman She be my special woman She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm She sabi cook oo She sabi whyne oo She sabi hmm hmm hmm Hmm hmm hmm X2 Cook oo, whyne oo Hmm hmm hmm X2

Listen to Lït Müz SUPER WOMAN MP3 song. SUPER WOMAN song from album SUPER WOMAN is released in 2023. The duration of song is 00:03:09. The song is sung by Lït Müz.

Related Tags: SUPER WOMAN, SUPER WOMAN song, SUPER WOMAN MP3 song, SUPER WOMAN MP3, download SUPER WOMAN song, SUPER WOMAN song, SUPER WOMAN SUPER WOMAN song, SUPER WOMAN song by Lït Müz, SUPER WOMAN song download, download SUPER WOMAN MP3 song

Comments (3)

0/500

    New Comments3

    E.E DESIGN

    nice jam

    KAIRACARES

    Victor okpedx7dt

    nice song ma

    +

        -   or   -

        -   or   -

        NG +234
            -You can log in via below methods-
            Reset password via e-mail
            -or-
            Reset password via e-mail
            If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

            Please Select A Playlist

            Add New Playlist

            Share on

            Embed: Love & Light EP

            Custom Size :

            • Default
            • Desktop(300*600)
            • Mobile(300*250)

            Type :

            • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
            Get Boomplay Premium
            for
            Payment Method
            Pay With
              Review and pay
              Order Date
              Payment Method
              Due Today
              Flutterwave
                Subscription Successful

                Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

                Now you have access to all the features of Boomplay App.
                Payment Failed

                Please check your balance and then try again.

                You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
                Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
                Payment Processing...
                10 s

                Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

                Payment Processing
                Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
                About Order Status