
Pray For Me
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
Hmm hmm hmm
Hmm hmm
Yeah Spiritual
Spiritual oh
Everyday I dey grind I no wan make mama cry
I dey try to survive every day every night
No be say money dey we dey pray make hustle pay
Make we shaye make we play
Make we fly for holiday
All the tears all the pains wey I feel for the game
Na dem dey motivate me na why I no fit break
Everybody just dey hate on the boy cos he dey make wave
see lyrics >>Similar Songs
More from Usherdee
Listen to Usherdee Pray For Me MP3 song. Pray For Me song from album Spiritual the EP is released in 2020. The duration of song is 00:03:35. The song is sung by Usherdee.
Related Tags: Pray For Me, Pray For Me song, Pray For Me MP3 song, Pray For Me MP3, download Pray For Me song, Pray For Me song, Spiritual the EP Pray For Me song, Pray For Me song by Usherdee, Pray For Me song download, download Pray For Me MP3 song