The love of Money
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
The love of Money
intro: yai fire blaze fire burn d wicked people u know
dey dont know chy* ifk in the making..
verse : 3 brodaz kill each other coz of money dat shit was xo real it was funny no be blood dem be? omo i cant tell money change a pastor daughter to a runs girl,
fake prophets cum with fake propecy just to eat u and put in fantasy some dey do bad things wey u no fit see fk u mehn fuck ur fake legacy,
The money change a nigga to a gangster now he is selling Dope and he's a pornstar , money make kenechukwu buy hp for alaba rago him no get tp from ojo to lekki to winpe follow who know road but hold your tp chey while dem waiting for my ep, my haters go get high v.p,
E no tey as i show from jalingo c my swag men wey sharp pass alliko everyday na my fone dem dey ringo na money make the girl go kn*ck bingo
Hook : omo the money must come *3
the nigga must blow *3
eco must lap *3
see lyrics >>Similar Songs
More from Awizee IFK
Listen to Awizee IFK The love of Money MP3 song. The love of Money song from album The love of Money is released in 2022. The duration of song is 00:03:07. The song is sung by Awizee IFK.
Related Tags: The love of Money, The love of Money song, The love of Money MP3 song, The love of Money MP3, download The love of Money song, The love of Money song, The love of Money The love of Money song, The love of Money song by Awizee IFK, The love of Money song download, download The love of Money MP3 song