
Ansa My Call
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
They say follow person wey know road o
But my guys wey sabi the way don shut door
Na only me dey outside o
If I call dey go busy my call
If I text no reply no answer
Oluwa help my life cos this one dey bother me
I dey try I dey work I dey hustle
I no dey sleep every day steady grinding
But no matter how I try money no dey near me
E dey very hard but am moving
Keeping it real no cutting corners
Baba show me mercy and hasten my journey o
see lyrics >>Similar Songs
More from Son Amos
Listen to Son Amos Ansa My Call MP3 song. Ansa My Call song from album Ansa My Call is released in 2022. The duration of song is 00:03:26. The song is sung by Son Amos.
Related Tags: Ansa My Call, Ansa My Call song, Ansa My Call MP3 song, Ansa My Call MP3, download Ansa My Call song, Ansa My Call song, Ansa My Call Ansa My Call song, Ansa My Call song by Son Amos, Ansa My Call song download, download Ansa My Call MP3 song
Comments (4)
New Comments(4)
Sonamos
Awesome! so powerful. more grace
Tikmusic
Awesome! so powerful. more grace
Sonamos
thanks alot broda
wow i love this one so much bro more Grace
Mandela Nathan22
wow i love this one so much bro more Grace
thanks alot broda