
Abia Anthem ft. Ruggedman, Steve Onu (YAW) & 2shotz Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2009
Lyrics
[ti:Abia Anthem]
If you be visitor welcome to gods own state
Abia
The capital is umohia
If you get ear make you hear
This one no be gist
Just like the 3wise men we are from the east
Rugged man 2sut dark nigga raw
Raw
*** popo me yo
God don open my door
Everywhere I go people *** ambassador
****
Long live abia state
Anything *** that thing should wait
This one no be yarn make I talk wetin all my people go fit understand
Singing in igbo
This one na abia anthem
Singing in igbo
United we stand and divided we fall
*****
Make una listen I won talk small story
Abia state ebemsi get much glory
Abia popo mehhn yo
*** just enter this door
****
But I still get love for my people ***
Every state get their own
But I’m proud sey my state get we wey don blow
Rugged that nigga raw
Abia popo mehn that’s for sure
Singing in igbo
United we stand and divided we fall
*****
Plenty people no know where I come from
Some actually ask sey wetin you rugged of all
Do such attempt for
To go against the odds like man alone
Like one soldier attacking and crackling the whole army of rome
The reason is simple
We no dey do worrisome
I’m from ebe muhafia
I’m the pen of the warrior
I speak for the people
With the speakers I’m equal
No try me one suicide me
***
Anytime I speak dey gather ah **
Who I be how are you
*** I no send
Abia represent ***till infinity
***
Singing in igbo
United we stand and divided we fall
***