![Set ft. Williamx](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/30/de0ac7b0ab7a40d39e3996205062efefH3000W3000_464_464.jpg)
Set ft. Williamx Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
One time no time
Say dey call me Williamx oh nah
Gharberlino
Una never see magic
Many many wan me fall mio jabo
Ghetto boy kole demo
Steadily chasing big figures
Mio de fe ki anybody di mi lowo
Anybody toba wu kolo be
Carry rifle debi te tin yobe
Cause nobody real wan you reach nowhere
Hallelujah meje la fi'n sope
When e go set for me
Make the poor boy no dey beg for street
Aburo yapa gan leyin mi
Na why I dey gbadura kin rise owo re o
When e go set for me
Make the poor boy no dey beg for street
Aburo yapa gan leyin mi
Na why I dey gbadura kin rise owo re o
Four years back na me know where I dey
To see food chop no easy everyday
I had to wake up very early on the street hustling
With the hope ibiti mo ma de sey mo ma de
As I dey pray I dey work I put the hope on G
Kinri temi shey make I no dey wait for MyG
As I no get money, babes no wan cure my konji
Mosquitoes don too bite me for this place wey I dey live
Many don look down on me pe iru eleyi kilo fe shey
But eni toni kilafe shey owun lama shey won
Woni ere kilaja ti temi fe be ekun shey
Mojekomo igba di e loku sey moma lewon
But for now I choose P for the peace
I'm not in for the Diss
Cause you no dey pay my bills
So I say ki anybody ma lo bami so shii
Omo naija nimi
Me I no dey hear Portuguese
When e go set for me
Make the poor boy no dey beg for street
Aburo yapa gan leyin mi
Na why I dey gbadura kin rise owo re o
When e go set for me
Make the poor boy no dey beg for street
Aburo yapa gan leyin mi
Na why I dey gbadura kin rise owo re o
I know say e go set for me na the day I no know
Vibes plenty but nigga no get the dough
No loose guard everybody still dey on the grind
Garba pelu Williamx the gbedu too choke oh no
So mon push up mi o give up
If na money matter MyG make you link up
Nigga no get time if e no dey profitable padimi make you lock up
Cause person wey no get helper suppose get sense
Mi o kere ju make I dey chill for my benz
Oro tio kan mi I dey mind my business
Aja mi ti gbera ki anybody mafori be
William Bang let dem know
I know say one day sure e go set
All of the things I pray I go get
Make poverty no sabi my address
Person wey no get person POSE get sense
I know say one day sure e go set
All of the things I pray I go get
Make poverty no sabi my address
Person wey no get person POSE get sense
Pose get sense, pose get sense, pose get
Una never see magic