GHOST ON THEM ft. BLAQ VENOM Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ah ahhhh ah
Freeze
Yeah
Got cha
Wan follow so
I no go lie, dem go come follow you
Dem go come
Ah ahhhh ah
I don't like when two face niggas talk about a mega star
I just wanna stack the milli inna rubber-band
All money in,my nigga no Ghana-bounce
To all the fuck boyz wey loose guard
I swear I go fall their hand
Yeah
Face cap to left side
I wan reprimand
All the motherfuckers wey dey carry me for their mind
E go clear for their eyes
When dem dey chop their eyes
E go clear e go clear e go clear
Swears
Goddam it Lord
Wetin dey sup
I no dey vex until I dey see my blood
Chase that money bag for life till I get enough
007 till my home boyz kick in butch
Ghost on them
Tell me why I no go ghost on them
Instagram pictures wey I post for them
I giddem onlooking when I show for krep
Omo make you no compare
My lifestyle make you no compare
All the money in wey I show some men
I no go give them head match when I fall for them
Freeze
They want to witness my documentary like Al jazeera
Men i am going Stone Cold
Chill like Lacasera
Cause my music na the vibe to the People wey know me wella
I'm talking papichulo way
Like the man na Skepta
As I dey So I be hot cake
That is why every legged girl booty dey call me
Ah ahhhh ah
I really understand why I'm Kinging
And I promise to dey consistent by God's Grace
Ah ahhh
You don't know a thing about me
You can never take away blessings surrounding
My Mama prayers dey work for me
Enemies go only try but they gon fail
I Say
Ghost on them
Tell me why I no go ghost on them
Instagram pictures wey I post for them
I giddem onlooking when I show for krep
Omo make you no compare
My lifestyle make you no compare
All the money in wey I show some men
I no go give them head match
When I fall for them
Orishi Rishi
Freeze
Freeze
Freeze
Freeze
Freeze
Ah ahhhh ah