![Jenifer ft. Josh 2 Funny](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/3E/5E/rBEeNFlWCVmAELGEAADR498L4PU734.jpg)
Jenifer ft. Josh 2 Funny Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Shodun be x4
Moni sinmi enu!
Shoshosho dun be x3
Oya gbe soke
Jenifer Jenifer e
***** make you no enter gobe o
Jenifer Jenifer e
All this pictures you upload
You go enter gobe o
Before you facebook o
Before you post picture
Make sure you check it o
If e go ******
Before you facebook o
Before you share it o
Make sure you check it o
If e go ******
Kani pe you know, you for know post x2
Kani pe you know
You for be like other girls
Wey them boyfriend come to toast
Kani pe you know sey na sugar-daddy
You no go post am put fot everybody
I want to be me but *****
Jenifer Jenifer e
***** make you no enter gobe o
Jenifer Jenifer e
All this pictures you upload
You go enter gobe o
Before you facebook o
Before you post picture
Make sure you check it o
If e go ******
Before you facebook o
Before you share it o
Make sure you check it o
If e go ******
So baby come inside my love is complete
And if you stay with me, you no go compete
And we go go together like bread & corn-beef
Tell dem if they like they can beef
Before you Facebook o
Before you post picture
Make sure you check it o
If e go ******
Before you Facebook o
Before you share it o
Make sure you check it o
If e go ******
Jenifer Jenifer e
***** make you no enter gobe o
Jenifer Jenifer e
All this pictures you upload
You go enter gobe o
Jenifer o Jenifer o Jenifer
Keep your relationship inside your skirt o
Jenifer o Jenifer o
Relationship e no be for fun o
Anything your man do
You go report am for Facebook
Facebook na your marriage counsellor
or relationship manager
*******
**** fighting yesterday
**** is my bae e
TBT with my bae
Outro