
Oro (Talk) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Oro (Talk) - Phemzii
...
Chasing paper any kind of weather
ain't talking money I go see you later
focus on Bread cuz na I'm be ginger
so get the paper make you hustle wella
if you don't have it people no go rate you
Dem no go support you
some go Disrespect you
but in my corner I dey maintain my color
dey respect my vibe I no get time for yawa
Barca to barca we dey for one another
oro nonstop you want to know what's up
when will you stop to dey Hate non stop to dey watch my life drop water drop cup
wey my spark o , men I want to light o
this place is dark o too far I can't go
wey my spark o man I want to light o
this place is dark o too far I can't go.
Orin baba Oro wagbo
ede baba Oro lanso
igba shin bo toba lol
so what you do may count on
blessings will come when a man work
aje bless my hustle
mad one
pressure go make you wan dey reason am
cancel all the distress
na my problem I go face am
the risk I go take am
na me be the one wey dey take chance
everytime I'm keeping the distance early momo I say my prayer
I commit my day and my way out
kulman carry me go far
kulman carry me go far
Orin baba Oro wagbo
ede baba Oro lanso
igba shin bo toba lol
so what you do may count on
blessings will come when a man work
aje bless my hustle
mad one
pressure go make you wan dey reason am
cancel all the distress
Baby girl your my remedy
sometimes mo de ni energy
I fall down and I go rise again
I don't show the pain
but I feel the pain
wey be say if I wan do Dem dey try to stop me make I no do
but I dey grind make I no loose
e be like say I know you
Dem think say I no fit
I give Dem vibe wey Dem no reason
for this town them know me
watch my space cctv
e dey high like molly
otipe 1960
now I guess you know me
Alo otipe 1960
all you guys Dem know me
wonti mo pe oro mi de Lo man so
everyday na me living like a non stop
Mon jaye mi Mon jaye mi de nonstop
fuck hater kilonso
wonti mo pe oro mi de Lo man so
everyday na me living like a nonstop
Mon jaye mi Mon jaye mi de nonstop
everyday na me living like a nonstop
Orin baba Oro wagbo
ede baba Oro lanso
igba shin bo toba lol
so what you do may count on
blessings will come when a man work
aje bless my hustle
mad one
oppression go make you wan dey reason am
cancel all the distress
baby girl your my remedy
sometimes mo de ni energy
I fall down and I go rise again
I don't show the pain but I feel the pain wey be say if I wan do Dem dey try to stop me make I no do
but I dey ground make I no loose
e be like say I know you
ede baba Oro lanso
so what you do may count on
aje bless my hustle mad one .