![Delilah](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/08/50025b55b0074f4d809c83ac2f3d3613H3000W3000_464_464.jpg)
Delilah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeee
You dey nack
(You dey nack eh)
Girl the shape of your body is peach and perfect you know (I)
I'll never want to leave oo (Oh oh oh woaii)
From your head to your toe is picture perfect you know na
I'll never want to lose you (Uh uh uh uh)
Baby joor answer me
Your love they show all over me
But you fit leave me follow sammy
I nor fit lose you oh
Lose you oh
So baby answer answer answer
Before I craze e oh
I don they miss you oh
My darling
Say without you I'm Useless
Come and gimme sense oh nana
Na you wey they burst my dada oh
Oh my sweet Delilah
And then the keys to my heart
Dey for your key holder
You don't even need to bother
Oh my sweet Delilah
To be frank here
I see this fine girl from naija here
Girl your body is a madness
And I'm so dumbfounded
Oh you are heavenly I see yeah
Chop out the cake and leave the icing
Leave in the icing
So baby answer answer answer
Before i craze o
I don they miss you o
My darling
Say without you I'm Useless
Come and gimme sense oh nana
Na you wey they burst my dada oh
Oh my sweet Delilah
And then the keys to my heart
Dey for your key holder
You don't even need to bother
Oh my sweet Delilah
Normally normally
I don fall for you
It's not a crime that I fall for you
Oh that I'm loving you girl
So I hope I hope I hope
To see you another day
Eh my baby oh my baby
So I hope I hope I hope I hope
To see you another day
(You dey nack)