Destiny Lyrics
- Genre:Rock
- Year of Release:2017
Lyrics
See all my life I no say I like the limelight
I dey dance, I dey doodle, l sabi sculpt
But the thing wey everybody say I do pass
Na my singing, and writing melodies
See all my life I never really fit in
I was awkward, I was shy, I was dark
They tell me say , your music no go sell
I threw their words away and I changed their melodies
And I no dey fear
To face the path I chose
See that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny
See all my life my papa said you go be doctor
And I almost believed what everyone wanted for me
Till I found myself and I knew what wanted most
Na for you to hear this song
And I no dey fear
To face the path I chose
See that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny
And I no dey fear
To face the path I chose
And that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny
No pity me
Cuz I no where I dey go
And I know how I wan take reach there
See talk is cheap and you better get up n do it now
Cuz you gotta fulfil destiny
And I no dey fear
To face the path I chose
And that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny
And I no dey fear
To face the path I chose
And that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny
And that the day when the lord go bless my hustle
And I know that I'll fulfill destiny (3x)
All I wanted was for you to hear this song
Is all have ever dreamt of